Prince Philip funeral: Di Queen, her family and nation say bye-bye
Di Queen don lead her family - and di nation - in mourning at di funeral of her husband, di Duke of Edinburgh, for di grounds of Windsor Castle.

Wia dis foto come from, PA Media
Di Queen sit at di front for di Quire, wey dey nearest to di altar. Directly opposite her na di Prince of Wales alongside di Duchess of Cornwall.

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, PA Media


Wia dis foto come from, Getty Images
The duke's coffin begin its journey to St George's Chapel wit di bearer party lifting it from its resting place in the castle's inner hall and walking towards di state entrance
Nine members of di Royal Family walk behind di coffin, Princess Anne and Prince Charles dey front row, while Prince Edward and Prince Andrew follow.

Wia dis foto come from, Getty Images
For di third row, di Duke of Cambridge and Prince Harry walk either side of dia cousin Peter Phillips.

Wia dis foto come from, Getty Images
Vice Admiral Sir Timothy Laurence and di Earl of Snowdon dey di next row , members of di duke's household staff follow dem.

Wia dis foto come from, PA Media
Before di minute's silence for di duke, di Queen's car arriv for di chapel as dem play national anthem. She enta inside to be met by di Archbishop of Canterbury.

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, Reuters


Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, AFP

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Getty Images


Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Getty Images
Hundreds of pipo dey watch as di King's Troop Royal Horse Artillery dey walk along di Long Walk up to Windsor Castle at midday.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dozens of riders, wey wia black, gold and red uniforms and carrying three guns,ride to di castle's Cambridge Gate.

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, PA Media
Members of di regiment go fire minute guns from di east lawn of Windsor Castle as dem take Prince Philip's coffin from di castle to di chapel.

Wia dis foto come from, PA Media
Some members of di public don dey Windsor to pay tribute to di duke but di area don dey quite sake of estrictions.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, Reuters
Di Duke of Edinburgh personally select di regalia wey dem don place for di altar at St George's Chapel for Windsor.
Di insignia - di medals and decorations wey di UK and Commonwealth kontris confer on am- has been positioned on nine cushions. He has included insignia from Denmark and Greece in a nod to his birth heritage as a prince of Greece and Denmark.

Wia dis foto come from, PA Media

Wia dis foto come from, Reuters

Wia dis foto come from, Getty Images
All pictures are subject to copyright.














