Acid survivor: Francess Obanye reveal how her uncle wife pour her acid sake of jealousy

Wetin we call dis Video, Acid survivor: Francess Obanye reveal how her uncle wife pour her acid sake of jealousy
Published

''My uncle wife bin pour me acid sake of Jealousy when i dey 9 year old''

Francess Obanye follow BBC Pidgin tok about how life neva be di same again 16 years afta she suffer acid burn attack.