You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Yoweri Museveni: President of Uganda for television speech say e wan contest presidential election again to extend im nearly 40 years
Published
Uganda President Yoweri Museveni don declare say im plan to contest next year presidential election.
Tori be say PresidoMuseveni don collect papers to seek nomination as di Ugandan ruling party candidate for di 2021 presidential election.
Oga Museveni, wey don dey in power since 1986, im be one of di longest serving heads of state for Africa.
Securing a new term go mean say di 75-year-old former rebel fighter AKA M7 go dey power for 40 years.
We still dey chook eye for dis tori, refresh di page for more details.