Kayanmata: 'Di women wey dey come meet me want men to do-as-dem say'
Published
Di tori of women wey dey sell aphrodisiac, 'kayanmata' or 'special package' na trend wey dey grow for Nigeria social media space especially on top Instagram.
BBC Pidgin meet some of dis women wey dey sell 'kayanmata'.
Producer : Olaronke Alo
Video: Sarah Tiamiyu, Ufuoma Gift

