Coronavirus tips: Four tins wey suppose dey inside your bag
Published
As goments don begin relax lockdown orders for some parts of Nigeria, many pipo don go back to work.
As you dey do so, check out dis tips on di four tins wey you suppose get for your bag.

