Coronavirus: Wearing of glove fit protect you from COVID-19?
Published
Healthcare workers dey wear gloves to care for coronavirus patients.
But for normal pipo wey just dey hustle, experts dey tok say no need to wear gloves because e fit give pesin false hope.