You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Coronavirus: See how streets for di world dey empty sake of Covid-19 disease
Published
Di outbreak of coronavirus don make many public places to dey empty around di world, whether by goment or for personal reasons.
Tori be say many kontris don announce lock down for dia domot wey mean say pipo not fit come out from dia house until dis Coronavirus palava don finish.
Dis na fotos from around di world.