Africa floods: How you go cope if two years rain fall for one day?

Wetin we call dis Video, Africa floods: How you go cope if two years rain fall for one day?
Published

Heavy flooding afta months of ogbonge heavy rainfall dey cause kasala for Somalia, Kenya, South Sudan, Ethiopia and DRC.

Di United Nations tok say hundreds of thousands of pipo don run comot and hundreds don die ontop di mata.