Ghana acrobatic street dancer wey dey wow pipo for London

Wetin we call dis Video, Ghana acrobatic dancer wey dey wow pipo for di streets of London
Published

Acrobatic performer, Eddie Yang from Ghana, open up to BBC Pidgin about im hustle for di streets of London.

E get message for im pipo, "if you tink say e easy for London, you sef come try am."

Producer: Joshua Akinyemi