Meet di women wey dey use dia hands mould
Published
For Abuja, e get group of women potters wey dey mould clay pots and decorative designs for road side. Dem dey call di place Giri pottery center.
We visit wia dis women dem dey mould dia pots.
Di pots wey be hand-made designs dey take dis women about seven days to start and finish afta dem don dig di clay from ground.
Video journalist: Sarah Tiamiyu
Assisted by Dooshima Abu

