Brazil vs Nigeria: Super Eagles list of players wey go play Brazil

Victor Osimhen and Samuel Chukwueze

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Nigeria finish third for di 2019 Africa Cup of Nations
Published
Read am in 1 mins

Nigeria Super Eagles don announce dia list of invited players wey go face Brazil for friendly.

Super Eagles coach Gernot Rohr put players like Alex Iwobi, William Troost-Ekong, Samuel Chukwueze and Wilfred Ndidi for di list of 23 players wey go travel go Singapore to play Brazil.

Red hot Lille of France striker Victor Osimhen wey don score six goals for French league go dey expected to lead di line again.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

Rohr hand first time call up to Peter Olayinka and also recall Ramon Azeez to di Super Eagles for di first time in five years.

Di match go take place for di Singapore National Stadium on October 13, 2019.

Di full list of invited players

Goalkeepers: Francis Uzoho (Omonia FC, Cyprus); Ikechukwu Ezenwa (Heartland FC); Emil Maduka Okoye (Fortuna Dusseldorf, Germany).

Defenders: Olaoluwa Aina (Torino FC, Italy); Abdullahi Shehu (Bursaspor FC, Turkey); Chidozie Awaziem (CD Leganes, Spain); William Ekong (Udinese FC, Italy); Kenneth Omeruo (CD Leganes, Spain); Jamilu Collins (SC Padeborn 07, Germany); Oluwasemilogo Ajayi (West Bromwich Albion, England).

Midfielders: Alexander Iwobi (Everton FC, England); Anderson Esiti (PAOK Salonica, Greece); Oghenekaro Etebo (Stoke City FC, England); Wilfred Ndidi (Leicester City, England); Joseph Ayodele-Aribo (Glasgow Rangers, Scotland); Ramon Azeez (Granada FC, Spain).

Forwards: Victor Osimhen (Lille OSC, France); Moses Simon (FC Nantes, France); Samuel Chukwueze (Villarreal FC, Spain); Samuel Kalu (Girondins Bordeaux, France); Paul Onuachu (KRC Genk, Belgium); Emmanuel Dennis (Club Brugge, Belgium); Peter Olayinka (SK Slavia Prague, Czech Republic).