Prince Charles visits Africa: Things di Prince of Wales go do for Lagos ontop im 2-day waka inside Nigeria

Prince of Wales don land Lagos state on Tuesday
Published
Read am in 1 mins

Di Prince of Wales, Prince Charles land Lagos on Wednesday afternoon as part of im 2 day visit to Nigeria.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Di prince of Wales, Prince Charles no carri im wife enta Lagos wey be Nigeria commercial centre.

Di Prince go meet wit di Nigerian Navy for Victoria Island, e go also do tok tok wit business pipo before e fly back to Abuja

Prince of Wales don land Lagos state
Wetin we call dis foto, Lagos State deputy govnor Idiat Adebule togeda wit senior men from di UK consulate and security oga
Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Lagos State deputy govnor Idiat Adebule togeda wit senior men from di UK consulate and security oga dem na im greet and welcome am.