Ghana authorities don clean dirty for Australian High Commission

Di High Commissioner area.
Wetin we call dis foto, Di High Commissioner say im happy as authorities come clean di area fast-fast.
Published
Read am in 1 mins

After Australia High Commissioner Andrew Barnes complain of dirty well full outside dia office for Accra, Ghana Ministry of Sanitation don sharp-sharp go clean di area.

Na Wednesday Barnes enter social media to challenge authorities make dem 'step up dia effort' to meet di promise wey Ghana President Akufo-Addo get to make Accra di city wey clean pass for Africa by 2020.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Barnes say e sweet im belle well-well as dem no waste time clean di area after im complain.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

But some Ghanaians no dey happy as dem feel say na because di complain na from big person, na im make authorities no waste time to do something.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4