AFRIMA 2017: Photos dem from di Music awards
Published
All Africa Music Awards dey among di big awards for people wey dey do music all over di continent.
Wetin we call dis foto, Angola no carry last as dem sef show for di red carpet to representWetin we call dis foto, Nigeria celeb Tokunbo Idowu aka Tboss from BBNaija join show face for di eventWetin we call dis foto, Exchange Twins be part of artist wey perform AFRIMAWetin we call dis foto, Fine lady dem wey be hostesses take time to pose for inside di event wey happen for Eko HotelWetin we call dis foto, Lagos State no carry last as di AFRIMA host dem as dem bring Eyo Masquerade to dance for di eventWetin we call dis foto, Reggae musician Majek Fashek na one of di celebrities wey show face, even though e no come perform.Wetin we call dis foto, Di Eko Convention hall be di place where all di African artist dem go enter to collect dia awardWetin we call dis foto, Nigerian Singer Simi be one of AFRIMA winners, she carry songwriter of di yearSkip Ginger Me and continueGinger Me
End of Ginger Me
Another thing we de for inside dis tori