Nigeria ministers: Young Nigerians don tok wetin dem dey expect
Published
Many pipo don dey wait for who go be di new ministers for inside di Buhari administration.
Di ministers go take oath of office on Wednesday, August 21, 2019 and from dia Nigerians dey expect say dem go work wella.
BBC Pidgin enta di streets of Lagos to hear wetin pipo dey expect.

