Nigeria Spider-Man: Jonathan Olakunle dey fight for cleaner society

Wetin we call dis Video, Nigeria Spider-Man fighting for cleaner society
Published

Jonathan Olakunle wey don dey do environmental clean up exercise since 2004 dey dress like spider-man wen im wan go clean up for Osogbo, southwest Nigeria.

Olakunle say im dey do dis one becos im no dey like see dirty everywia.

Video: Joshua Akinyemi