Hodonu Nathaniel: Coconut artist wey dey use di nut take do ogbonge tins

Wetin we call dis Video, Hodonu Nathaniel: Coconut artist wey dey use di nut take do ogbonge tins
Published

Hodonu Nathaniel na multi-talent artist wey dey use coconut do different tins including art.

Nathaniel start to dey use coconut do art since 2006.

E say im dream na to teach pipo to sabi how to do di work wey e dey do and also make pipo know am for di world.

Story: Ufuoma Gift