Ayanfe Olarinde na scribble artiste wey dey use jagajaga make art sense

Published

Producer: Dan Ikpoyi

Meet di scribble artiste dey take jagajaga make art sense.

Ayanfe Olarinde say wetin start like play for 2015 don become her passion now.