Ayanfe Olarinde na scribble artiste wey dey use jagajaga make art sense

Wetin we call dis Video, Ayanfe Olarinde na scribble artiste wey dey use jagajaga make art sense
Published

Producer: Dan Ikpoyi

Meet di scribble artiste dey take jagajaga make art sense.

Ayanfe Olarinde say wetin start like play for 2015 don become her passion now.