Coronavirus lockdown: Nigeria 'digital Imam' wey dey preach for lockdown
Published
Religious communities across Nigeria dey affected by di coronavirus lockdown wey bin goment put in place to stop di spared of di virus.
As im no fit reach im worshipers in pesin, dis islamic cleric, Imam Muhammad Nuru Khalid, dey use online preaching to reach im followers.
Producer: Salihu Adamu


