Ikorodu Bois: Di viral kids wey go global after dia 'Money Heist' trailer remake
Published
Di Bois wey don dey mimic viral videos on top internet don go global afta dem remake di 'Money Heist' trailer and oda celebrities sef follow repost and retweet.
For dis video, dem tell us how dem take do dia videos and how dem wan make di world know say creativity no get limit.
Video Producer: Sarah Tiamiyu

