Man wey live wit im deaf parents
Published
Tola Amero enta dis world to discover say im mama and papa dey deaf.
For dis video, 32-years-old Tola tok about di challenges wey im face as e dey grow up wit im parents.
E also tok about how im take learn sign language wey im use dey communicate wit dem.
For society wia deaf pipo no get beta facility to improve dia lives, Tola no gree make wetin society tink affect im life and dat of im parents.
Video producers: Dan Ikpoyi and Andrew Gift