Wetin China leader Xi Jinping dey think?

Wetin we call dis Video, Wetin China leader Xi Jinping dey think?
Published

Experts say Mr Xi na di most powerful Chinese leader since Mao Zedong and im style, wey be 'Xi Jinping Thought,' don enter Chinese Communist Party constitution.

But na wetin be dis Xi Jinping Thought?

Di answer dey for dis video