Kenya Elections: BBC Pidgin don dey ground

Wetin we call dis Video, Wetin dey happen for di repeat for di Kenya elections?
Published

Kenya don dey plan for dia second Presidential election on 26 October.

Dis na because Supreme court bin cancel election wey hold for 8 August, say di election no pure.

Di fresh elections don face plenty palava, from candidates wey no wan to protest wey dey happen around country.

People say more fight-fight fit dey for front, and BBC Pidgin go dey report everything wey happen, as e dey happen.