California Fire: E don pass 10 people wey die

Wetin we call dis Video, California Fire: Na like 13 people don die
Published

Na about 20,000 people don run from Napa, Sonoma and Yuba counties because of di worst-ever wildfire wey don happen for there.

Fire like dis dey more common for southern California but combination of dry weather and strong wind don make di destruction worst for di north.