You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day
Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.
Live Coverage
US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term
US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris
European military personnel land Greenland as Trump insist say US need di island
Why Caf sama Cameroon football President Samuel Eto'o anoda fine
Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating
Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border
Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown
'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle
Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final
US pause immigrant visa processing for 75 countries
Mane goal book Afcon final spot for Senegal
Stadium RED...
Article Information - Author, Tamara Ebiwei
- Role, BBC News Pidgin
Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...
Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun
Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.
Se dis before action and live fotos of di stadium.
Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show
Article Information - Author, Tamara Ebiwei
- Role, BBC News Pidgin
Meanwhile, ground don set for si second game of di night.
Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.
Why no woman qualify to run for President for Uganda?
Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state
Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show
Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?
E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term