You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Nigeria publish list of suspected sponsors of terrorism

  2. Artemis II astronauts return to Earth afta 10 days historic trip around moon

  3. US close embassy, suspend visa services for Abuja afta dem order staff to comot sake of security wahala

  4. Melania Trump deny link to Jeffrey Epstein and call for hearing for survivors

  5. Islamist insurgency wey dey spread don dominate Benin presidential campaign

  6. 'We wey dey alive, na God keep us' - Sojas wey survive Boko Haram attack for Borno tok afta Gen Braimah death

  7. Terrorists kpai Brigadier General Oseni Braimah as Nigerian Army confam deaths of sojas for Borno

  8. US plan to dey register young men automatically for military draft eligibility

  9. At least 203 pipo die for Lebanon afta Israel air strikes

  10. Champions League quarterfinal: Barcelona, Liverpool lose, PSG, Atletico get first leg advantage for UCL

  11. Ships still dey careful about using Strait of Hormuz as Iran issue warning despite ceasefire deal

  12. 'Ketamine Queen' chop 15 years prison sentence for selling drugs wey kpai actor Matthew Perry

  13. US Immigration release ex-Ghana finance minister three months afta dem detain am

  14. Covenant University confam death of student, deny medical negligence

  15. Nnamdi Kanu lawyer give update about dia appeal as Ipob leader dey serve life imprisonment for Sokoto prison

  16. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  17. $220 to buy ant?

  18. Occupy Inec: Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  19. Nigerian Army clear allegations wey ex-soja make on welfare and salaries of Army personnel - how dem dey pay dem?

  20. Wireless Festival cancel afta UK block Kanye West from entering di kontri - wetin im do?