You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria
Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.
Live Coverage
Di local vigilantes wey volunteer to secure dia communities
Reactions as Nigeria govment comot compulsory Mathematics for Arts students to enta university
Bayelsa State govnor Diri resign from PDP
Nigeria don qualify for World Cup 2026?
Wetin be CAPSAT and who be Colonel Michael Randrianirina, Madagascar new military leader
Former Kenya Prime Minister Raila Odinga don die
Nigeria qualify for 2026 World Cup playoffs afta Victor Osimhen hattrick
How Benin, South Africa or Nigeria fit qualify for 2026 World Cup
See group C table and African teams wey don qualify for di 2026 World Cup
Di new Fifa plan go see all African nations take part for group stage wia dem split 54 nations into nine pools, each group get six teams.
All di kontris wey top dia qualifying group go automatically book dia place for United States, Mexico and Canada tournament.
Di four best-ranked second-placed sides go play for play-offs, wey go see dem play semi-final and final for November 2025 to determine which African side go advance to di intercontinental play-off tournament.
Di final global qualifying round go involve six teams wey go compete for di final two places for di 2026 finals, and e dey expected to take place for March 2026.
Tunisia and Morocco na di first two African sides wey first qualify for di World Cup.
Lawmakers proposal of new Electoral Act wey go change election date and odas
Ghana govment slap two ex-National Service officers wit $54m stealing, money laundering and financial loss charges
Madagascar President Rajoelina don run comot from di kontri but e no gree resign
Wetin Ramaphosa tok about Limpopo accident wey kill forty-two pipo
Six tins we learn as Ghana qualify for dia fifth World Cup
Wetin Herbert Macaulay do bifor Tinubu pardon am?
'Wetin I want di world to know about northern Nigeria' - Tobe Ugeh
Popular Evangelist Dr Uma Ukpai don die at 80
Asuu strike: Why University lecturers for Nigeria dey down tool
Ghana qualify for 2026 Fifa World Cup