You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)

      • Author, Adesola Ikulajolu
      • Role, BBC News Pidgin

    Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.

    Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.

    For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.

    Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.

    Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.

    All eyes on di two teams.

  2. 'Wike fit, but I no go support di president for 2027' - Seyi Makinde tok on PDP and Wike mata

  3. Afrobeats star Asake say im dey 'devastated' afta fan die for Kenya concert stadium crush

  4. Tori of DSP wey take im own life, family demand for im bodi

  5. Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser

  6. Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m

  7. A very dirty Christmas: Why Ini Edo movie dey make CAN vex

  8. Remaining Niger State school children, and staff wey kidnappers gbab don dey released - Officials

  9. Six health benefits of spinach

  10. Gunmen kill nine pipo for South Africa bar attack

  11. 'We get call say e shoot imsef just 30 minutes afta my papa call us' - Family of officer wey dem link to bandits

  12. Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes

  13. Nigeria Airforce crew wey dem bin detain for Burkina Faso don regain freedom, kontinue dia journey to Portugal

  14. Breakdown of Tinubu 2026 budget presentation wey go spend ₦15.52 trillion to service debt

  15. Salah fit finally lift Afcon trophy as Morocco eye home glory?

  16. How bees attack, kill students and injure odas for Ghana school

  17. ‘Why I love di Naija scene from top to bottom’ - Black Sherif

  18. Anthony Joshua vs Jake Paul: All you need to know about di fight

  19. Di Nigerian woman wey go from living for homeless shelter to becoming a world-renowned scientist

  20. Na true say dem go block bank accounts wey no get TIN for January?