You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  2. Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown

  3. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  4. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  5. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  6. Stadium RED...

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...

  7. Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun

    Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.

    Se dis before action and live fotos of di stadium.

  8. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

  9. Why no woman qualify to run for President for Uganda?

  10. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  11. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  12. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

  13. E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term

  14. Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba

  15. List of winners for 2026 All Africa Music Awards

  16. Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?

  17. Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death

  18. Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election

  19. 'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara

  20. We dey wait for Morocco, we go deal wit Morocco inside Morocco