You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Cameroon Constitutional Council announce date for release of presidential election result

  2. Osimhen, Salah and Hakimi make African Player of Year shortlist

  3. 'We dey fear for our souls' - Nigerian farmers need armed guards to protect dem from militants

  4. Eight students chop suspension afta video of assault for SA school go viral

  5. Asuu call off warning strike, ask members to resume work on Thursday

  6. How to protect yoursef from germs wen you dey gym

  7. Di Nigerian festival wia di King dey dress like woman for public

  8. Cross River state govment demand rearrest of pastor, two odas over killing of Princewill Igbonaju

  9. Wetin we know about di petrol tanker explosion for Niger state wey burn pipo to death

  10. Five conditions wey Hisbah say Kano 'TikTok couple' must meet before dem marry

  11. Why UK warn citizens against methanol poisoning for Nigeria, Kenya, Uganda and five oda kontris

  12. Court remand Nnamdi Kanu brother, im lawyer and odas for Kuje prison after Abuja protest

  13. Coup plotters for Nigeria history and wetin happun to dem

  14. How students fit access Nelfund loan according to Nigerian govment

  15. US chess grandmaster Daniel Naroditsky die at di age of 29

  16. Cameroon bishops call for calm as opposition candidate release election result wey claim say e win

  17. Wetin happun between Senator Nwoko and Regina Daniels

  18. Police fire teargas as Free Nnamdi Kanu protest dey happun

  19. Court order release of exhibits to Chidimma Ojukwu as she resume defense for murder trial

  20. Wetin Nigeria military tok about alleged 'coup attempt' against Tinubu