You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Ghanaians lament power crisis, black out wey dey affect pipo and businesses

  2. All di charges against ex-Kaduna State govnor Nasir El-Rufai

  3. Who be Puleng Dimpane wey South Africa President Ramaphosa appoint as acting national police commissioner

  4. Tinubu ministers, appointees wey don resign ahead of 2027 general elections

  5. Supreme Court reserve judgment for appeals by ADC and PDP

  6. Who be Murtala Sule Garo wey Kano govnor nominate as im new deputy?

  7. Taiwo Oyedele in as finance minister, Wale Edun out as Tinubu do minor cabinet reshuffle

  8. El-Rufai go miss major ADC activities, go remain for detention till June

  9. Wetin dey inside forensic investigation wey Inec do to clear allegation say Prof Amupitan get X account

  10. APC 100 million naira presidential nomination form and wetin oda parties dey do ahead of 2027 election

  11. ‘Inec dey behave like criminal, di oga dey support Tinubu but we no go gree’

  12. 'Atiku gatz bury di thought of running again' - Presidency reply ex-VP ontop 2027 election bid

  13. David Mark-led ADC expel Nafiu Bala, odas for alleged anti-party activities for National Convention

  14. Romuald Wadagni: Di 49-year-old chartered accountant wey be Benin next president

  15. Why political stakeholders dey drag Inec chairman Joash Amupitan and dey call for im resignation

  16. Voters dey expect result of presidential election as voting end for Benin election

  17. Nigeria publish list of suspected sponsors of terrorism

  18. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  19. Occupy Inec: Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  20. Which options ADC get?