You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. 'Edo pipo make una no sleep' Davido tell voters

    Nigeria musician David Adeleke wey dey popular as Davido dey beg Edo pipo to shine dia eyes as counting of votes don start.

    E encourage dem to push sleep go one side as im alleged say na for night mago-mago dey happun as e make reference to wetin happun for di govnorship election for Osun state.

    "Nah dat night dem dey always strike … for osun we no sleep three days .. I know how many back of head I slap dat day ..’wake up ooo sleep neva reach “.. Edo pple una need to dey vigilant till di very end… I mean VERY END !! e post on im X account

  2. Simple guide to Edo state govnorship election

  3. Electoral commission confirm 13 presidential candidates for Ghana election

  4. Israeli strike kill Hezbollah commander for Lebanon - Sources

  5. Why Edo state Election na three-horse race

  6. Details of long time ruler Ali Bongo letter to Gabonese as e officially wash hand comot from politics

  7. Between Yahaya Bello and EFCC - wetin dey happun?

  8. Di top candidates wey wan replace Godwin Obaseki as govnor for Edo state

  9. Opposition party for Ghana lead mega protest across di kontri ova di 7 December elections

  10. South Africa ex-minister Pravin Gordhan die at di age of 75

  11. DSS release Nigeria Labour Congress president Joe Ajaero

  12. Who fit replace Ajuri Ngelale as Tinubu spokesman?

  13. Wetin be di benefits, implications of di $50 billion funding wey China wan give Africa?

  14. 'Except crase enta na di kain tin I don do before, I go do if I become govnor of Edo State' - Asue Ighodalo

  15. President Emmanuel Macron don appoint Michel Barnier as France new Prime Minister

  16. Nenadi Usman, Julius Abure - Who be main leader of Labour Party for Nigeria?

  17. 'We go hold anybody wey tiff Edo money before or during my watch' - Olumide Akpata

  18. Who be di Grey Wolves and why many kontris ban dem?

  19. Transport fare shoot up for Nigeria afta fuel price increase

  20. 'My silence na very strong weapon for me' - Senator Monday Okpebholo