You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn

  2. 7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?

  3. Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die

  4. Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment

  5. Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals

  6. Venezuelan Nobel Peace Prize winner carry her medal present to Trump

  7. US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term

  8. US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris

  9. European military personnel land Greenland as Trump insist say US need di island

  10. Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating

  11. Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border

  12. Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown

  13. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  14. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  15. US pause immigrant visa processing for 75 countries

  16. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  17. Stadium RED...

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...

  18. Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun

    Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.

    Se dis before action and live fotos of di stadium.

  19. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

  20. Why no woman qualify to run for President for Uganda?