Tiwa Savage cancel her performance for South Africa
Ogbonge Nigerian singer and songwriter Tiwa Savage don cancel her performance for di DSTV delicious Festival wey dem wan do for Johannesburg, on di 21st of September because of di recent xenophobic attack against Nigerians, wey dey stay for South Africa.
Tiwa Savage post for her twitter handle say, di killi-killi of pipo inside South Africa dey very bad and she no go gree watch dat kain tin.
�9;M��7�