You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

BBC Governorship Debate for Delta State: Live updates as e happun

Candidates ansa kweshion about dia policies and how dem wan take move Delta State forward.

Live Coverage

Fiona Equere

  1. Live from Asaba

    Di programme go start by 10:am and di govnorship candidates go get di oppourtunity to tell dia pipo wetin dem go do for dem if dem become di next govnor.

  2. Una good morning, We dey hail oh!

    Una welcome to di third BBC Pidgin debate wey we package as part of our preparation for di 2019 elections for Nigeria.

    Every-every don set for di Delta State govnorship debate.