You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. APC 100 million naira presidential nomination form and wetin oda parties dey do ahead of 2027 election

  2. 'I no know say di phone my sister gift me na stolen phone' - Chidimma Ojukwu sister tell court

  3. Jamb release first set of 2026 results inside hijab and kidnapping controversy

  4. President Tinubu sign 68 trillion naira 2026 budget, extend operation of 2025 budget

  5. ‘Inec dey behave like criminal, di oga dey support Tinubu but we no go gree’

  6. 'Dem torture me and I lose my hand' – how one student struggle to get education for Nigeria

  7. Court grant Blord bail for impersonation case wit VeryDarkMan

  8. 'Atiku gatz bury di thought of running again' - Presidency reply ex-VP ontop 2027 election bid

  9. World Athletics reject Favour Ofili switch from Nigeria to Turkey

  10. Pictures from burial of Brigadier General Oseni Braimah and oda sojas wey Boko Haram kpai

  11. Five times wey Boko Haram kpai senior Nigerian military personnel for 2026

  12. Nigeria govment amend charges against former AGF Abubakar Malami, drop terrorism financing

  13. David Mark-led ADC expel Nafiu Bala, odas for alleged anti-party activities for National Convention

  14. All you need sabi about 2026 UTME examination as Nigeria police update candidates on security

  15. 'Wen pipo start to run, di aircraft begin kpai dem' - Survivors of Nigerian Air Force airstrikes for Borno tok wetin dia eye see

  16. Why political stakeholders dey drag Inec chairman Joash Amupitan and dey call for im resignation

  17. How Ghana footballer Dominic Frimpong die inside late night armed robbery attack on team bus

  18. Nigerian military defend Jilli airstrike, say na terrorist camp dem target after reports claim civilian casualties

  19. Nigeria publish list of suspected sponsors of terrorism

  20. US close embassy, suspend visa services for Abuja afta dem order staff to comot sake of security wahala