You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

PDP don reject tribunal judgement

Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal judgement live as e dey happun

Live Coverage

Helen Oyibo, Princess Igho Williams, Daniel Semeniworima and Fiona Equere

  1. Meet di Judges

    All don set for di presidential election tribunal to give dia judgement.

    Exactly about 9:30, di five judges wey constitute di panel enta court to read dia judgement.

    Dem include Justices Abdul Aboki (Abuja Div.),

    Joseph Ikyegh (Benin Div.),

    Samuel Oseji (Lagos Div.)

    Peter Ige (Abuja Div.)

    Mohammed Garba (Lead Judge)

  2. Una Welcome

    Una Welcome!!!

    Dis na Nigeria Presidential Election Petitions Tribunal judgement live as e dey happun.