Fotos, latest from Davido and Chioma celebrity wedding

Davido and Chioma

Wia dis foto come from, INSTAGRAM/DAVIDO ADELEKE

Published

All don set for di wedding of di superstar musician Davido and im long time fiancée Chioma for Lagos state, Nigeria.

Di Unavailable artiste bin first announce dia engagement for 2019.

Davido bin first address Chioma as im wife for 2023 wen e yan say e no go dey tok too much about im private life for social media.

But Davido shock im fans for June 2024 wen im announce officially say im wedding go happun in di coming days, and di subsequent release of di 'Chivido' pre-wedding pictures set di internet on fire.

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 1

Di couple get three pikin between dem, although dem lose dia first born Ifeanyi for November 2022.

More updates go dey drop as e land.

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 2

Skip Instagram post, 3
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 3

Skip Instagram post, 4
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 4

Skip Instagram post, 5
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 5

Skip Instagram post, 6
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 6

Di wedding dey hold for Harbour Point for Victoria Island for Lagos.

As at now many ogbonge personalities don already land di event.

Di govnor of Osun State, Ademola Adeleke, former President of Nigeria, Olusegun Obasanjo among odas.

Skip Instagram post, 7
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of Instagram post, 7