You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Nigeria Independence Day: You fit point out which state be which ontop di map of of di kontri? Take dis quiz to find out
Published
As Nigeria turn 60 on October 1st, 2020, we create dis quiz so you fit test your knowledge of di kontri.
How well you know di states wey dey di kontri?
Infact you know dia location ontop di map?
Oya take dis quiz to find out.