Coronavirus lockdown: Di couples wey dey do wedding ontop Zoom

Published

Wen coronavirus pandemic force dis couples to cancel dia wedding plans, dem turn to video conference call to find way to say “I do”!