Coronavirus lockdown: Di couples wey dey do wedding ontop Zoom

Wetin we call dis Video, Zoom wedding: Di couples wey dey marry ontop internet
Published

Wen coronavirus pandemic force dis couples to cancel dia wedding plans, dem turn to video conference call to find way to say “I do”!