Coronavirus in Brazil: Man use football commentary style to narrate im family life for lockdown

Published

One young man from Brazil turn internet superstar afta di video wia im use football commentary style begin dey tok about im family and how dem dey live for di coronavirus lockdown go viral.