Notin like easy moni for dis world - Bismarck Rewane

Published

Everybody like money and pipo like to dey make money, but you know say money dey reduce even wen you no spend am?

We sidon wit ogbonge economist Bismarck Rewane to ask am say, if pesin get like hundred thousand naira, wetin pesin fit use am do.

Video Usifo Omozokpea & Gift Ufuoma