Di man dancer wey dey move wit heels

Published

Nigerian dancer, Ude Bright Michael Ifeanyi wey don dey dance for 11 years say no be small kwesion pipo dey ask am on top im decision to begin dance wit high heels.