You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Cornrows: Wetin be di history of Ghana Braids?
Published
Ghana braids or weaving like some pipo dey call am na cornrow wey be say you go add extra attachment on top afta evri twist.
One Ghana hairstylist Theresa Yaa Sekyi follow tok di history of di cornrow and how e bin start wen attachment no dey.
Presently, even celebrities dey carry di hairstyle for head like Beyoncé and Alicia Keys.