You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Abacha Family to Nigeria: No bodi care about us
Published
Abacha Family tok to Nigeria 22 years afta di death of dia papa General Sani Acacha on 8 June 1998.
For dis exclusive interview wit BBC, Sadik Abacha wey be one of di pikins of di late military Head of State tok say Nigeria no care about dem.