Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest
Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.
Live Coverage
2027 elections and oda tins wey increase mass insecurity - Chief of Defence staff
'No money, no food, I no fit waka' - Tori of retired Nigeria police officers
Ghana authorities release dancehall musician Shatta Wale on bail afta e spend more dan 24 hours for detention
'Dem threaten to shoot me' - female corps member wey vigilante assault for Anambra tok her side of di tori
Empty booths and oda highlights for Ticad 9 wey Tinubu dey attend
Anambra govment dismiss eight Agunechemba vigilante operatives wey assault female corps member, hand dem to police
Wetin Naira Marley tok about di death of Mohbad
Why court freeze four bank accounts wey link to former NNPCL oga Mele Kyari
Wetin we know about 'assault' on healthcare workers for Ridge hospital for Ghana
'We wan see wetin police go do' – NYSC react to assault of female corps members by vigilante group for Anambra
'I no regret di $17,000 bribe wey I reject'
Why Ghana dey pursue pipo wit fake and 'unearned' doctorate and oda academic titles
BBC News Pidgin don join TikTok
How much President Tinubu and ministers dey collect as salary - why dem wan review am?
Di ultimatum by Alaafin of Oyo na 'empty threat' – wetin dey cause kasala between Ooni of Ife and di Afaafin
Why Inec dey do Continuous Voter Registration exercise, all you need sabi about CVR
Search operation kontinu for missing passengers for Sokoto boat accident
'No water, food or where to sleep' - IDPs for Borno camps cry for help afta Trump suspend NGO funding
'I dey shame, my reputation don go' – Ibom Air passenger Comfort tok
