Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Court overrule Nnamdi Kanu no-case submission, delay im transfer request to National Hospital

  2. 'I want make I reach heaven make dem tell me say na seven billion souls you win for us' - Tomike Adeoye

  3. Japan cancel home town for Nigerians and oda Africans

  4. FBI place $10,000 bounty on Nigerian man wey dey wanted for bank fraud

  5. French Navy seize almost 10 tons of cocaine worth ova $600 million for West African coast

  6. $13 million fundraising for National Library – wetin to sabi about Nigeria First Lady plan

  7. 'I be 100 per cent Naija' - French-Lebanese lady tok how she grow inside Nigeria culture

  8. Which part of di Nigerian constitution National Assembly dey review wey get 86 bills?

  9. Senator Natasha return to office afta six months suspension from Senate

  10. Natsha Akpoti-Uduaghan trial: Court adjourn mata sake of 'procedural issues' wit charges

  11. European-American University deny say dem award music star Dauda Kahutu Rarara honorary doctorate degree

  12. Five health benefit of lemon

  13. 'Me and Wike don bury di hatchet' - Fubara tok for state broadcast as e resume work

  14. At least 10 staff of FIRS, United Capital die inside Afriland Tower fire for Lagos Island

  15. Govnor Fubara return after state of emergency, wetin next for Rivers state?

  16. Federal Inland Revenue Service mourn four staff members wey die for Afriland Towers fire outbreak for Lagos

  17. Breakdown of 2025 Neco SSCE results and how to check am

  18. Sowore reply, sue DSS, Meta, X over alleged rights violations

  19. DSS give reason why dem tell court not to transfer Nnamdi Kanu to National Hospital

  20. Hilda Baci set Guinness World Record for largest serving of 'Nigerian style' jollof rice