Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Court order release of exhibits to Chidimma Ojukwu as she resume defense for murder trial

  2. Wetin Nigeria military tok about alleged 'coup attempt' against Tinubu

  3. Kwanta between Senator Ned Nwoko and Regina Daniels – wetin we know

  4. Wetin di US 'No Kings' protest against Trump dey about?

  5. 'Na GenZ be scapegoat for many tins' - Eric Gugua

  6. Which Lagos law Sarah Martins break during her cooking for Lekki

  7. Court deny Nnamdi Kanu application to transfer am go hospital

  8. Which strong man still dey PDP and who dey out

  9. 'Why I wan become next govnor of Anambra State' - PDP candidate Jude Ezenwafor

  10. US drop from list of 10 most powerful passports in di world, tie with Malaysia for latest ranking

  11. Why Nigerian women dey live longer dan Nigerian men

  12. Di local vigilantes wey volunteer to secure dia communities for Delta state

  13. Di local vigilantes wey volunteer to secure dia communities

  14. Reactions as Nigeria govment comot compulsory Mathematics for Arts students to enta university

  15. Bayelsa State govnor Diri resign from PDP

  16. Nigeria don qualify for World Cup 2026?

  17. Nigeria qualify for 2026 World Cup playoffs afta Victor Osimhen hattrick

  18. How Benin, South Africa or Nigeria fit qualify for 2026 World Cup

  19. See group C table and African teams wey don qualify for di 2026 World Cup

    Group C table

    Wia dis foto come from, Getty Images

    Di new Fifa plan go see all African nations take part for group stage wia dem split 54 nations into nine pools, each group get six teams.

    All di kontris wey top dia qualifying group go automatically book dia place for United States, Mexico and Canada tournament.

    Di four best-ranked second-placed sides go play for play-offs, wey go see dem play semi-final and final for November 2025 to determine which African side go advance to di intercontinental play-off tournament.

    Di final global qualifying round go involve six teams wey go compete for di final two places for di 2026 finals, and e dey expected to take place for March 2026.

    Tunisia and Morocco na di first two African sides wey first qualify for di World Cup.

    Skip Instagram post
    Allow Instagram content?

    Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of Instagram post

  20. Lawmakers proposal of new Electoral Act wey go change election date and odas